Dremo – All Work, No Play Lyrics

[Verse 1]

Emi ti take off, but them still dey find their car key

Lasgidi grinding, with ma papi
HHHH

hhs

vv
hh
They hate the way that am winning
They wanna jack me
I kick asses, you rob port
Awon t’eyan chappy (ah)
She be bad pikin, she’s next to crazy, like Maheeda (ah)
I dey all about paper, family, ladies, and liquor (ah)
Black attire like ‘Jiga, mhenn
Am jiggi ma niggher (ah)
Watch our passport photo go turn into the bigger picture

Yes o, yes o, na so I see ma ex o
Acting like we’ all cool
She want dey give me XO
She say she want follow me talk
I say, I gats to ex o
O wa n binu, ti mo ti yo, ti mo ti n mu XO

[Pre Hook/Chorus]
Your lady likes me, on ‘Gram, she double-taps me
On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see
Your lady likes me, dey give am for ma backseat
Still gat the niggher asking ’bout ah padi wey be light-skin
No o, oh, ohh

[Hook/Chorus]
Tell Alima make she no dey dull me
(No dey dull me)
Laughing to the bank, the money calling
Hustle everyday, and night, we’ balling
We no dey crash until the early morning (ehh)

Tell Alima make she no dey dull me
(No dey dull me oh)
Laughing to the bank, the money calling (oh o)
Hustle everyday, and night, we’ balling
We no dey crash until the early morning

[Post Hook/Chorus]
I wanna let you know oh, oh, oh, yeah
Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh (ehh)
It makes Jack a dondi oh (makes Jack a dondi ohh)
Oh, uh, oh, oh, ohh

I say, I wanna let you know oh, oh, oh, oh, oh
(I wanna let you know)
Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
It makes Jack a dondi oh
Oh, oh, oh, oh, aih, oh, aih, oh, aih

[Verse 2]
Who you be? Who you be?
Ajebo l’ori Street?
All ma ladies are freaks
All ma nigghers- legit
Getting bitchees, the dream, living neat is the major key
I got this, se you want make I dey show you receipts?
Where you dey, when I dey carry bike?
N’igba ti ko s’oko? (Yea)
Oloun! Won o fe ki n n’owo aganran
Bank account mi ti chop up
Mo ti l’owo, I concur
Bad belle, won ma wu u bi ikun Jide Kosoko
Ma game changed, now am being paid
Get me steady, getting that guak
Mo change game, mo tun se
Mo ja a gba, so what? Me
Ajebo no be Street king
Mo ba o ja lowo mo o
And I go hold you down
Like say the toilet no dey clean enough
(You’re on)

[Pre Hook/Chorus]
Your lady likes me, on ‘Gram, she double-taps me
On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see
Your lady likes me, dey give am for ma backseat
Still gat the niggher asking ’bout ah padi wey be dark-skin
No o, oh, ohh

[Hook/Chorus]
Tell Alima make she no dey dull me
(No dey dull me)
Laughing to the bank, the money calling
(Money calling)
Hustle everyday, and night, we’ balling
(Oh ohhh, yea ehh)
We no dey crash until the early morning (ehh)

Tell Alima make she no dey dull me
(No dey dull me oh)
Laughing to the bank, the money coming, ohh
(Money coming oh, uh oh)
Hustle everyday, and night, we’ balling
We no dey crash until the early morning

[Post Hook/Chorus]
I wanna let you know oh, oh, oh, yeah
Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
(Makes Jack a dondi ohh)
It makes Jack a dondi oh (makes Jack a dondi ohh)
Oh, uh, oh, oh, ohh

I say, I wanna let you know oh, oh, oh, oh, oh
Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
It makes Jack a dondi oh
Oh, oh, oh, oh, aih, oh, aih, oh, aih

[Outro]
All Work and No Play, makes Jack a dondi
All Play and No Work, makes Jack a dully
All Work and No Play, makes Jack a dondi
All Play and No Work, makes Jack a dully