[PRELUDE]
Splash baby
Classic Music

[CHORUS]
Come over; come over
Baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over

[VERSE 1- SPLASH]
No mind dem; dem dey jealous
They want to end us
If you leave me, I go die oh
I go die oh; I go die
Pay no mind to dem haters
I swear dem be fakers
Wetin dem do you?
No let bad belle fool you
All am asking for is a table for two
Loving you this much; baby no be taboo
Who said it’s over? Can you come over?

[CHORUS]
Come over; come over
Baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over

[VERSE 2- CYNTHIA MORGAN]
Come over me yard
We could get it on like Meek and Minaj
Not you worry; we gat ‘nought
smoke in the me yard
Not a bad; if you really coming around
O boy the way you lick up on me
You set a girl on fire; on fire
And the way boy you round up on me
You’re the baddest; good ride; good ride
Bad girl Cici Badder than Riri
All the bad boy, you know; wanna see we
We gon’ still look pretty, even with a Didi
Attention! Me ah bastard
Call me Queen; a D-D

[CHORUS]
Come over; come over
Baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over

[VERSE 3- SPLASH]
I don dey cry since morning
My heart is burning
Baby please send for me
Without you, life is burning
Why you want push me throw ‘way?
I won’t let you; No way!
Baby no mind them; hmmm
Na thunder go fire them
There’s something wini-wini; wana-wana
Sweeter than wana-wana; wini-wini
Baby; hold my low waist; hold my low waist
Huhh; hold my low waist
Huhh; hold my low waist

[CHORUS]
Come over; come over
Baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over
Come over; come over
come over; baby come over