[Verse 1 – Patoranking]
I remember when owu dey blow me
Nobody yarn my story
Nobody want to know me
Nobody want my glory
Na im i vex give the alubarika
Now dem dey find me for America
All my land na in kilometer
They want to know my speedometer
From nobody eh (nobody)
To somebody eh (somebody)
Go tell mummy eh
Go tell daddy eh
Say the boy don be man
Nobody wey fit stop God’s plan

So mi girls ah wan me sing money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)

Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)

Dey call me for phone

[Verse 2 – Patoranking]
Nothing spoil, nothing lost
Gemstone you’re the number one boss
Say na me the ghetto people endorse
Oluwa bless me put money nnami purse
Anywhere we go dem want to know us
The money full bank and e full purse
Even oga dey call me yes boss
The suffer good, omo nothing wey lost

[Chorus]
The money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey naijaextra.com find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)

Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)
Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)
Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)
Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)

[Verse 3 – Phyno]
Now see the way we dey move higher
Nwata kill them naa bumbada
Back in the days dey say i too waka
Nwana gekwa na anthem maka ni kafa
See i hustle on the low now i don hammer
Our Igbo Visitors Feel free to drop the rest… i don’t speak igbo ooo

[Chorus]
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)
Money dey find me eh (m’ego na cho, m’ego na cho)

Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)
Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)
Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)
Money dey call me eh (m’ego na po, m’ego na po)

[Outro]
Ah ah eh, ah ah eh
Ah ah eh, ah ah eh